Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 54:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Anybody wey attack una, do am on en own and anybody wey dey fight una, go fall.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 54:15
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem dey gada hide dey look mi; dey monitor mi as I dey waka and dem dey ready to kill mi.


Give Jerusalem pipol heart. Tell dem sey dem don sofa rish and God don forgive dem dia sins. Yes! I don ponish dem well-well for dia sins.


Israel God wey dey holy, wey save una sey, “Bikos of una, I send sojas go Babilon kon break di town gate and di pipol happiness kon turn kry.


Na mi kreate di man wey dey melt gold, make fire and form weapon and na mi still kreate di soja wey dey use di weapon kill pipol.


But wen dat time rish, I go make Jerusalem bi like rock wey nobody fit move and all di nashons go gada togeda kon try to move am, but dem go just dey wound diasef.”


For dat time, I go distroy all di nashons wey try to attack Jerusalem.


Bikos Oga God wey dey rule ova evritin tell mi sey, na bikos of en own glory E send mi go di nashons wey bin distroy una, bikos anybody wey tosh una, don tosh di pipol wey E love well-well.”


Na dem bi demon spirit wey dey do mirakle. Na dem dey go gada all di kings wey dey for di world, so dat dem go fight di fight wey go happen for di day wey God Almighty go judge di world.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ