Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 54:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 I go build una towa with rubi kon use stones wey dey shine like fire take build una gates. And di wall wey surround una, na jewels I go take build am again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 54:12
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For each side for di wall, na three-three windows dey each row.


Di third row go bi one jacint stone, one agate stone and one ametist stone.


Si, I don rite una names for my hand, una face go always dey my mind.


God sey, “My Jerusalem; di town wey dey sofa and nor get help; di place wey nor get who go konfort am. I go use stones wey dear well-well take build una foundashon again.


Na only mi go tish una pipol and I go give dem peace kon make dem prosper.


Dem koll di gates for di town afta Israel tribe; three gates dey nort: one for Reuben, one for Judah and di last one for Levi tribe.


Wen dat day rish, just as shepad dey save en animals from danger, na so too Oga God go save en pipol. Dem go shine for en land like crown wey dem make with gold.


E get big wall wey high with twelf gate and dem rite di twelf tribes for Israel put.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ