Isaya 52:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 God wey get pawa dey tell en pipol sey, “Wen una bi slave, dem nor pay any money take buy una, na so too, dem nor go pay anytin to take free una. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Dis na wetin God tok: “Una tink sey I drive my pipol komot like man wey drive en wife komot en house? Where di leta wey I take drive una mama? Una tink sey I sell una as slave like man wey sell en shidren? No! Una bi slave, bikos of una sins and dem karry una komot from una land, bikos of di bad-bad tins wey una do.