Jesus and en disciples kon dey go Jerusalem. As Jesus dey waka for dia front, di disciples konfuse and doz wey dey follow dem kon dey fear, bikos dem nor know wetin go happen for der. Jesus koll en twelf disciples go korna again kon bigin tell dem wetin go happen to am.
Pipol sopraiz well-well dey sey, “Jesus don do evritin well. E even make di pipol wey nor dey hear, hear and pipol wey nor fit tok, e don make dem dey tok.”