Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 50:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Na God wey get pawa, help mi, so who go fit sey I dey guilty? All di pipol wey dey akuiz mi go disappear, dem go vanish like klot wey dey fade.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 50:9
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Anybody fit argue with mi for dis matter? But if Yu sey I dey wrong, I go kwayet till I die.


Naw, I don turn rotin wood and I bi like klot wey worm chop anyhow.


Even wen dem skata, Yu go dey forever. Dem go tear like garment and Yu go remove and distroy dem like one old klot.


Wen Yu ponish us for awa sins, Yu dey remove awa pawa like rat wey dey chop pesin food. But each of us, na just breeze wey dey blow pass.


I go just give Yu sakrifice on my own! My Oga God, I go praiz yor name, bikos e dey good and


So make una nor fear, bikos I dey with una! Na mi bi una God, so make anytin nor make una fear! I go make una strong kon help una and I go protet and save una.


But nor-tin wey pipol use against una, go fit distroy una; una go ovakom evribody wey dey akuiz una. Dis na wetin pipol wey dey serve Mi dey enjoy and I go defend and make dem win.” Na so God tok!


Yor money don rotin and ants don chop yor klot.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ