Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 5:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Una own don finish! Una wey dey buy all di house and field join di ones wey una get, so dat pipol nor go get where dem go stay again. Naw, na only una go dey di land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 5:8
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But dia towns go skata. Dem go stay for abandon house wey don near skata.


Nor-tin dey remain for plate wey dem take chop; dat na why dia propaty nor dey last.


Long-trot dey kill pesin family finish, but doz wey hate bribe, go get long life.


“Man pikin, di pipol where dey Jerusalem dey tok about yu and di odas wey dey for strenjas land. Dem dey sey, ‘Doz wey dey dem karry go Babilon nor go fit woship God, bikos of where dem dey. So God don give us di land.’


“Man pikin, di pipol wey dey stay di empty town for Israel dey sey: ‘Abraham na just one man and dem gi-am di whole land. So naw wey wi many well-well, na wi get di land too.’


God sey, “Ammon pipol don too sin, but I go ponish dem naw, bikos dem dey fight to get more land and wimen wey get belle for Gilead, dem tear dia belle open.


E go bad for doz wey nor dey sleep for nite, bikos of di bad tins wey dem dey tink and plan to do. For early morning, dem go rush go do wetin dem plan, bikos dem get pawa to do am.


Wen dem wont pesin land, dem go dey find how dem go take seize am and wen dem wont pesin house too, dem dey take am by force. Dem dey opress, shit and take pipol propaty.


“But very soon, di pipol wey dem katch, go ponish who katch dem. Dem go sey, “ ‘Una take wetin nor bi una own and naw, una own don finish! But na how long dis kind tin go kontinue?’


“But e go bad for una wey dey tish di law and una Farisee pipol, una wey dey pritend! Una klose door make pipol nor for fit enter God Kingdom! Unasef nor won enter and una nor won make odas enter.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ