Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 48:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 I just kreate dem naw, nor bi tins wey dey before and una neva hear about dem until today. So una nor go fit sey, ‘Yes! Wi know about dem before!’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 48:7
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So why una dey tell pipol sey una get wisdom? Naw, na only God go fit ansa am, bikos una don fail.


Una don hear and si evritin wey I tok sey go happen. Una go fit deny sey I nor tell una before? From naw go, I go tell una new tins wey go happen, wey una neva hear or know about before.


Una nor dey hear or undastand; na since dem born una, una ear block. Yes, I really know how una wiked and sturbon rish and na wiked pikin dem dey koll una since dem born una.


God wey bi di Holy One and di Pesin wey save Israel; di Pesin wey wi dey sin against; wey dey serve rulers, dis na wetin E tok, “Kings go si yu kon stand, prince go bow down, bikos of God wey dey good wey bi di Holy One for Israel and naim choose yu.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ