Isaya 48:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English1 Jakob shidren-shidren, make una listin to mi. Una wey bi Israel pipol wey kom from Judah tribe: pipol wey swear with God name sey, “Na Israel God wi dey woship,” but una nor mean wetin una dey tok. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Oga God sey, “I go judge pipol wey dey do majik; doz wey dey sleep with who dem nor marry; pipol wey dey tok wetin dia eye nor si; oga dem wey nor dey pay dia workers; doz wey dey opress wimen wey dia husband don die, shidren wey nor get papa and mama again and strenjas. Dem dey do like dis, bikos dem nor dey fear mi.