Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 47:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 All yor friends wey use dey do business with since yu bi small pikin, go turn leave yu and nobody go kom help yu.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 47:15
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Even before I kreate di day, I bi who I bi and nobody fit eskape from my pawa. Na who fit shange or skata wetin I don do?”


Dem go karry am for dia shoulder dey waka kon go put am for where e go dey. E nor go fit komot for where dem put am. Even wen pesin pray to am, e nor go fit ansa or save di pesin from wahala.


Even all di many advise wey dem advise yu don make yu weak well-well. Yor pipol wey dey read di star and doz wey dey tok as weda go bi, make dem kom out kon save yu from wetin go soon happen to yu.


Di sojas dey shaut like lion wey kill animal kon karry am go where nobody go for fit take am from am.


Dem bi like wiked dogs wey nor-tin dey satisfy. Dis leaders nor dey undastand at-all. All of dem dey do as dem like.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ