Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 46:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Di juju wey stand before don fall; dem nor fit save diasef and dem don karry di juju dem go as slave!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 46:2
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Filistia pipol dey run, dem run leave dia juju and David and en men kon karry dem komot.


Dis message na about di animals for Negev: For der, di pipol pak dia propaty and money on-top donkey kon travel pass one land wey wahala and trobol full; where lions, snake and oda wiked animals dey stay. Dem travel go meet pipol wey nor go fit help dem.


Na my papa dem distroy Gozan, Haran and Rezef town and dem kill Eden pipol for Telassar and no god fit save dem.


e burn all dia gods wey nor bi god at-all, bikos dem bi image wey human being use dia hands make.


Den e use di wood wey remain take make juju kon bow woship and pray gi-am sey, ‘Na yu bi my god, so make yu kom save mi!’


God sey, “Una wey survive for di nashons, make una gada kom! Pipol wey dey waka for evriwhere with di wood juju wey dem dey serve kon dey pray give oda gods wey nor fit save dem, nor know anytin at-all!


Moab! Yu trust yor pawa and di many money wey yu get, but naw, yu go die and strenjas go karry Kemosh wey bi yor god, en prince and priests, go anoda land.


So di time dey kom wen I go deal with Babilon juju. Di whole kountry go shame and dem go kill all en pipol.


E go karry dia juju and all dia betta tins with silva and gold go back to Egypt. Afta many years wey peace don dey,


For Nineveh, God tok about Assyria pipol sey: “Una nor go get shidren wey go bear una name again. I go skata and distroy all di gods wey dey una temple and I dey prepare una grave, bikos una dey make mi vex!”


Mikah ansa, “Wetin una mean by, ‘Wetin happen?’ Una don take all di gods wey I make and my priest dey go, wetin remain for mi naw!”


Wen di pipol for Ashdod wake-up di next day, Dagon don fall for groun for di box front. So dem take Dagon kon put am back for where e suppose dey.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ