Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 45:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 I koll yu bikos of Jakob shidren-shidren wey bi my savant and Israel pipol wey I don choose. I don give una great honor, even doh una nor know mi well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 45:4
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

us wey bi en savants, Abraham shidren and wi wey bi Jakob wey E choose, shidren-shidren.


E give di land to Israel pipol wey bi en savant, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.


Naw, God wey kreate una sey, “Make una nor fear, I go save una. I don koll una by una name and una bi my pipol!


Israel God wey dey holy, wey save una sey, “Bikos of una, I send sojas go Babilon kon break di town gate and di pipol happiness kon turn kry.


God sey, “Make una listin, Israel pipol wey bi my savant and Jakob shidren-shidren wey I choose.”


Na mi tell Cyrus sey, ‘Na yu bi di pesin wey go rule; yu go do wetin I wont make yu do. Yu go orda make dem build Jerusalem again kon ribuild di Temple.’ ”


And if God nor reduce di days wen dis tins go happen, evribody go die finish. But bikos of di pipol wey God choose, e go reduce di days.


If God nor kut doz days short, nobody go save. But bikos of di pipol wey God don choose, E don make doz days short.


Bikos as I waka round dey look all di tins wey una dey woship, I even si one shrine wey dem rite put sey: ‘To di god wey pipol nor know.’ So wetin una dey woship wey una nor know, naim I kon tell una about today.


Dis mean sey, na only few pipol for Israel fit get wetin all of dem dey find. Di rest nor gri listin to God, bikos of dia sturbones,


Nor bi sey God promise don fail; bikos nor bi evribody wey dey Israel really bi God pipol.


Dat time, una dey without di Mezaya and una nor get share for Israel blessings and since una nor get hope and una dey without God for dis world, una kon bi strenja to God kovenant wey E promise Israel pipol.


nor bi to dey follow who yu nor marry, just as Gentile pipol wey nor know God dey do.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ