Isaya 45:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English20 God sey, “Una wey survive for di nashons, make una gada kom! Pipol wey dey waka for evriwhere with di wood juju wey dem dey serve kon dey pray give oda gods wey nor fit save dem, nor know anytin at-all! အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |