Isaya 44:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English24 Dis na wetin God wey save una, di Pesin wey form una for una mama belle dey tok: “Na mi bi God wey kreate evritin. Na only mi stresh di heavens kom out kon design di eart as I wont. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |