den pesin go kut and take am make fire kon warm ensef. Yes! E go make fire from am kon bake bread too! E still use some take make juju kon woship and bow to am.
Si! Dem bi like grass wey fire burn trowey! Dem nor even fit save demsef, from di fire wey too hot for dem. Wen di weda kold, dem nor get fire to take warm demsef or di one dem go sidan near.