Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 44:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 E kut cedar tree, kollect oak or cypress tree and oda tree from forest. E plant cedar seed and rain kon make am grow,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 44:14
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Pesin wey nor fit buy silva or gold go use wood wey nor go rust and e go find who sabi di work make e help am make image wey nor go skata.


Na so too, karpenter dey measure wood kon draw as e wont make e bi, den e go karve am like human being and put am for en shrine.


den pesin go kut and take am make fire kon warm ensef. Yes! E go make fire from am kon bake bread too! E still use some take make juju kon woship and bow to am.


Dem dey ask wood make e show dem wetin go happen for future! Na stik dey tell dem wetin dem won know! Dem don leave mi. Dem bi like ashawo and dem don give diasef to oda gods.


Curse dey una head! Una dey tell ordinary wood and stone sey, ‘Make una wake-up kon save us!’ Juju go fit tell una anytin? Dem fit make am with silva and gold, but e nor get life at-all.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ