Isaya 44:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 Si, shame go follow evribody wey dey woship dat god, bikos na human being make am. So make dem kom make wi judge di kase, den una go si sey, fear go katch dem and dem go disgrace demsef. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |