17 Di One wey lead strong sojas go distroy Babilon, dia shariot and dia sojas. Dem fall for groun and dem nor go raiz again; dem dey go up like smoke wey dey kom out from lantan!
Dem gada mi like bee, but dem die kwik like bush wey dey burn, bikos I distroy all of dem with God pawa.
“Wen Fero men with dia shariot enter di sea, Oga God kon make wota swallow dem, but Israel pipol waka pass for dry groun.”
E trow Fero shariot, all en sojas and strong ofisas inside di Red Sea kon kill dem.
Just as dem dey distroy grass with fire, na so dem go distroy men wey get pawa bikos of di evil wey dem do and nobody go fit stop di distroshon.
I still use una take skata horse, shariot and di pipol wey dey ride dem.
I go turn am round; hook en jaw kon drag en and en plenty sojas.
or kwensh di small hope wey pesin get, until dem go stop to opress pipol.
But Barak porshu di war horse and Sisera men go Haroshet-Haggoyim kon kill all of dem for der.