Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 41:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Di karpenters among dem dey enkourage doz wey dey make gold and di man wey dey karve di juju dey tell di one wey dey nail am togeda sey, ‘I like as yu nail am strong so, bikos e nor go fall.’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 41:7
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem dey enkourage and tell each oda sey, ‘My broda, nor fear; make yor heart strong.’


Na silva and gold from Spain and Ufaz dem take kover di juju. Na doz wey sabi karve make am with dia hand kon dress am with violet and purpol klot wey dem weave.


Mikah ansa, “Wetin una mean by, ‘Wetin happen?’ Una don take all di gods wey I make and my priest dey go, wetin remain for mi naw!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ