3 E porshu and pass dem and e nor wound at-all. Yes! E dey kom with full speed.
Peace go dey yor house and wen yu look yor propaty, evritin go komplete.
Na who raiz di raitious Pesin kom from east kon make am stand and rule ova nashons and kings? With en swod, e turn dem to dust and with en bow, e make dem bi like grass wey breeze dey blow.
So, na who do all dis tins? Na who tok how generashon go bi? Na mi wey bi God; na mi bi First and na mi bi Last.
Pipol wey dey live betta life, get peace and dem dey rest even wen dem don die.