19 E nor bi like juju wey man make or di one wey doz wey dey karve wood kover with gold or put silva.
Di gods wey human being dey serve, na silva and gold dem take make dem.
Pipol wey make dem, plus evribody wey trust dem, go end up like dem.
Wen dat day go rish, pipol go karry di gold and silva juju wey dem make for demsef kon trow and abandon dem give rats and bats.
Juju still full dia land too and dem dey woship tins wey dem use dia hand take make.
Una go distroy una juju wey dem make with silva and gold. Una go trowey dem like rag wey dem take klean groun kon sey, “Make una take dem komot here.”
Na silva and gold from Spain and Ufaz dem take kover di juju. Na doz wey sabi karve make am with dia hand kon dress am with violet and purpol klot wey dem weave.
kon dey praiz dia god wey dem make with gold, silva, bronze, iron, wood and stone.
Na una Israel pipol karve di juju by unasef. Di juju nor bi god! Di gold melu wey una dey woship for Samaria, go skata to pieces!
So wen di pikin give en mama di money, di woman take two hundred silva kon give pesin wey turn am to juju and dem kon put am for Mikaya house.