Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 40:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 E get anybody wey fit tell or tish God wetin E go do? Abi pesin dey wey go advise God?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 40:13
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di eart nor get shape at-all. E dey empty and darkness kover di wota, but God Spirit dey waka on-top di wota.


Anybody fit tish God, abi who dey judge doz wey dey heaven?


Wen I look all di gods, no one get anytin to tok; no one among dem fit ansa di kweshon wey I ask dem.


So, I sey, Nobody among dis profets know wetin God dey tink for sekret. No one don ever hear or undastand en message or listin to wetin E tok.


“My Papa don give mi evritin. Nobody know who di pikin bi escept di Papa and nobody know who di Papa bi escept di pikin and pipol wey di pikin choose to show.”


Dem go bi God shidren, nor bi as dia papa and mama take born dem from belle, or bikos somebody make dem so, but bikos God ensef make dem en own shidren.


Na who know wetin dey God mind? Who go fit advise God?


bikos God word sey, “Who fit know wetin God dey tink so dat e go advise am?” But wi wey get di Spirit, undastand wetin Christ dey tish.


All tins dey happen as God wont am and thru Christ, E choose us to bi en own pipol, bikos na so E plan am from di time wen E kreate di world,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ