5 Profet Isaya kon tell di king, “God wey get pawa sey,
Di Profet ask, “Wetin dem si for di palis?” Di king ansa, “Dem si evritin, e nor get anytin for di store room wey I nor show dem.”
Den Samuel tell Saul, “Wait first! Make I tell yu wetin God tok yestiday nite.” Saul kon sey, “Make yu tell mi.”