6 I go save yu and Jerusalem pipol from Assyria king and I go kontinue to protet di town.’
God save King Hezekaya and Jerusalem pipol from King Sennakerib and di oda nashons. E protet dem for evry side.
Make evribody wey dey for Zion shaut and sing! Bikos Israel God dey holy and great and E dey stay with wi wey bi en pipol.”
I go defend and protet dis town, bikos of my honor and wetin I promise David, my savant.’ ”
But God dey for my side and E give mi pawa, so dat thru mi, Gentile pipol go hear di Good News and Christ don save mi from lion mout!