22 Den King Hezekaya ask, “Wetin bi di sign to show sey I go fit go di temple again?”
King Hezekaya tell Isaya, “Wetin I go take know sey God go heal mi, so dat I go-go en Temple by dis time next tumoro?”
I happy well-well wen dem sey, “Make wi go God house.”
“And dis go bi sign to show sey God go do wetin E promise.
For dat time, King Merodak-Baladan wey bi Baladan pikin, for Babilon kon hear sey King Hezekaya dey sick since, so e send leta and gifts go gi-am.
Afta dis, Jesus kon si di man inside di temple. So e kon tell am, “Look, yu don well naw, make yu nor kommit sin again, oda-wise, di tin wey bad pass wetin do yu before, go happen to yu.”