For dat time, King Hezekaya sick and e don nearly die. So Profet Isaya go meet and tell am, “God sey make yu range yor propaty well, bikos yu go die. So make yu dey ready to die.”
But wen una dey pray, make una go inside room, klose di door and pray to una Papa for sekret. And una Papa wey dey si for sekret, go reward una for pipol present.