Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 38:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 I bin tink sey, I nor go ever si God or anybody wey dey alive again for dis world.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 38:11
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But where I for dey naw, if to sey I nor bilive sey God go favor mi for dis land wey wi dey?


I kry to Yu as I dey fear kon sey, “Dem don take mi from Yu!” But Yu hear my kry for mesi kon ansa my prayer for help.


“Elam dey der and all en sojas grave dey round am. Dem kill all of dem for war and dem neva sekonsaiz dem before dem die go where dead body. Wen dem dey alive, dem dey make wahala, but naw, all of dem don die with shame.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ