Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 37:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Dem kon tell Assyria sojas sey, Egypt sojas wey King Tirhakah for Sudan dey lead, dey kom attack dem. As di king hear dis tin, e kon send leta go give King Hezekaya

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 37:9
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King Ben-Hadad send messenjas go meet and tell King Ahab,


How una go take ansa di messenjas wey dey kom meet una from Filistia land? True-true, God don make Zion great and en pipol wey dey sofa, go dey save for der.


E go bad well-well for Ethiopia, di land where bird feada for dey make nois for river,


Afta dem seize Ashdod town, God sey, “Isaya wey bi my savant naked dey waka about for three years naw. Dis na sign about wetin go happen for Egypt and Ethiopia.


Pipol wey trust Ethiopia and bilive sey Egypt go save dem, go fear and shame go katch dem.


Si, mi God go kontrol en mind; e go hear one news wey go make am run go back to en kountry, den I go kill-am for der.” ’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ