Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 37:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Wen Assyria offisa oga kom back from Jerusalem kon hear sey di king don komot from Lakish go fight against Libnah town wey near dem, e kon go meet and tok to am for der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 37:8
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So till today, Edom pipol dey free from Judah hand. For dat time, Libnah pipol still kause wahala too.


Na dis make Edom pipol dey free from Judah pawa kon rish naw. For dat same time, Libnah still fight free demsef from Judah pawa, bikos King Jehoram rijet en papa God.


Zedekaya na twenty-one years wen e start to rule Judah and e rule Jerusalem for eleven years. En mama name na Hamutal and na Jeremaya wey dey stay Libnah town, born am.


Joshua and Israel pipol kon mash from Makkedah go Libnah go fight dem.


So for Aaron shidren, di priest kon give dem Hebron (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am), Libnah,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ