Isaya 37:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English38 One day wen e dey woship for Nisrok wey bi en god temple, Adrammelek and Shareza wey bi en sons kon shuk am die with dia swod, den dem run go Ararat land. En pikin Esarhaddon kon take-ova as king. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Make una give dem sign to attack! Make una blow trumpet, so dat di nashon go hear! Ready di nashons, so dat dem go fight against Babilon pipol! Tell Ararat, Minni and Ashkenaz kingdom make dem attack Babilon. Make una choose one offisa wey go lead dem go attack and bring all di horse kom back like many ant.