Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 37:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 E go pass di same road wey e take kom go back and e nor go enter dis town. Mi, wey bi God, don tok.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 37:34
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yor wisdom, brain and undastandin nor mean anytin if God dey against yu.


Una nor go ever si sturbon pipol wey go dey speak language wey una nor undastand again.


Di way yu dey karry body up and make mout, don rish my ear and naw, I go hook yor nose and yor mout kon take yu go back thru where yu pass kom.’ ”


I go defend and protet dis town, bikos of my honor and wetin I promise David, my savant.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ