Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 37:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Den Profet Isaya tell King Hezekaya sey, “Dis na sign of wetin dey happen. For dis year and next year, na food wey grow on en own, una go chop, but di year wey go follow dat one, una go plant and chop una food. Na so too una go plant vine and chop di grape.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 37:30
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Isaya kon tell King Hezekaya, “Dis na sign of wetin go happen. “ ‘For dis year and next year, yu go chop only food wey just grow on en own, but as from di oda year, yu fit chop from di tins wey yu plant.


Isaya ansa, “Dis na di sign from God to show sey E go do wetin E tok. Yu go wont make di shadow for wall move go front ten times, abi make e go back ten times?”


God ansa am, “True-true, I go dey with yu and dis go bi di sign to show sey na mi send yu: wen yu take di pipol komot from Egypt, yu and dem go kom serve mi for dis mountin.”


“And dis go bi sign to show sey God go do wetin E promise.


My pipol go build house kon stay inside. Dem go plant vine kon enjoy di fruit and di wine.


“Make yu ask God wey bi yor God make E show yu sign. Di one wey go make yu bilive sey God don tok. Yu fit even ask make E do mirakle for yu.”


So, God go give una sign by ensef. One yong woman wey neva ever sleep with man before, go get belle kon born boy pikin and dem go koll am, ‘Immanuel, wey mean, “God dey with us.” ’


Una nor go plant for una farm or harvest di korn wey dey grow by ensef or gada di grape wey dey di land wey una nor kut.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ