Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 37:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 Di way yu dey karry body up and make mout, don rish my ear and naw, I go hook yor nose and yor mout kon take yu go back thru where yu pass kom.’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 37:29
26 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu fit put rope pass en nose or hook en jaw?


So, make yu nor bi like horse or animal wey nor get sense and wey nid kane to kontrol am.”


Nashons don skata and dia kingdoms dey fall! God shaut like tonda and di eart kon bigin melt!


Make Yu nor forget evritin wey yor enemies tok or how dem dey shaut anyhow.


Na for der yor enemies dey shaut and sing sey, “Dem don win.” Na der dem for stand dia war flag.


Yu nor si di nois wey yor enemies dey make? Yu nor dey si sey yor sturbon enemies dey make mout anyhow?


But God sey, “Wen I finish wetin I dey do for Mount Zion and Jerusalem, I go ponish Assyria king, bikos e dey proud and e too boast.”


Wen E shaut for war, e bi like river wey dey distroy tins or wey kover pesin rish en neck. E go shake di pipol like tray wey dem take dey separate rice from en kanda. E go put rope for dia mout kon distroy dem.


Na God kommand make mi kom here won distroy dis kountry so. Na God ensef tell mi sey, ‘Make yu go attack and distroy dis land.’ ”


Di offisa tell Jerusalem pipol, “Make una tell Hezekaya sey, ‘Dis na wetin di great king for Assyria tok: “Wetin dey give yu dis mind?


for Judah sey, “Di God wey yu dey trust don tell yu sey I nor go fit kill yu, but make yu nor let dat one deceive yu.


E go pass di same road wey e take kom go back and e nor go enter dis town. Mi, wey bi God, don tok.


Si, mi God go kontrol en mind; e go hear one news wey go make am run go back to en kountry, den I go kill-am for der.” ’ ”


I go hook yor jaw and fish for river go whole yu tit. Den, I go drag yu komot from Nile River with all di fish wey dey yor mout.


I go turn am round; hook en jaw kon drag en and en plenty sojas.


Bikos God dey holy, E don promise sey, “Di day dey kom wen dem go karry all of una go for inside basket like fish wey hook katch.


Wen Pilate si sey di pipol nor gri and trobol won start, e kon take wota wosh en hand for di pipol front dey sey, “Dis man blood nor dey my head. Make only una go kill-am!”


As e tok finish, pipol wey gada dey listin to am kon dey shaut, “Karry dis man komot! Make dem nor allow am live!”


E fall for groun kon hear one vois wey koll en name, “Saul, Saul, wetin make yu dey ponish mi?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ