Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 37:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 I know evritin about yu; di tins wey yu dey do, di place wey yu dey go and how yu dey plan against mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 37:28
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Yu know sey, e kom here kon deceive yu and to know evritin wey yu dey do and anywhere wey yu dey go?”


God dey wosh evriwhere, E dey wosh both good and wiked pipol.


God dey si evritin wey yu dey do and E know evriwhere wey yu dey go.


Mi wey bi God, I know as dem dey karry body. Dem just dey boast for nor-tin and all di tins wey dem dey do, nor go last.


I know sey yu dey stay for where Satan throne dey. But yu still whole my name strong well-well and yu nor deny mi even wen dem kill my savant Antipas for where Satan dey stay.


So Akish kon tell David, “I swear with God wey nor dey die sey, yu dey loyal to mi and na mi go happy pass sey yu follow mi go fight dis fight. I nor si anytin wey go let mi blame yu since di first day wey yu dey with mi kon rish naw. But di oda leaders bilive sey yu dey pritend.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ