Isaya 36:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 Di Assyria ofisas still sey, “May bi una go tell mi sey, ‘Wi trust di Oga awa God.’ But nor bi en Hezekaya curse? Hezekaya nor skata all en shrine and altars kon sey evribody for Judah and Jerusalem go woship for only one altar for Zion? အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |