19 Where Hamat and Arpad gods dey naw? Where Sefarvaim gods dey sef? E get anybody wey save Samaria?
King Toi for Hamat hear sey David don defeat Hadadeza sojas.
Instead of Israel pipol, Assyria king kon pak strenjas from Babilon, Kutah, Avva, Hamat and Sefarvaim go stay for Samaria towns.
But Assyria king get en own wiked plan for mind, wey bi to distroy many nashons.
Dis na wetin God tok about Damaskus: “Di pipol for Hamat and Arpad town dey worry and dem nor get rest, bikos dem hear bad news. Dia mind dey trobol dem like river and dem nor fit rest.
and from der, una go draw anoda line go Lebo-Hamat. E go kontinue from der go Zedad.