Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 34:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 All di stars go vanish komot, di sky go disappear like book wey dem klose and di stars go fall like dry leaf wey fall from vine or fig tree.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 34:4
20 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

True-true, all di stars and oda tins wey dey shine, go stop to shine. Di sun go dark as soon as e won kom out and di moon nor go give any lite again.


For di day wey mi, God wey get pawa go show my vexnashon, I go shake di heavens and di eart go shake komot from where e dey.


Babilon king, yu wey bi di morning star wey dey shine; make yu si as yu fall from heaven, just as devil fall! Before-before, yu katch many pipol, but naw, dem don trow yu for groun.


So make una look heaven and eart! Di heavens go vanish like smoke, di eart go tear like old klot and all en pipol go die like fly. But wen I diliver am, e go last forever. My viktory, na di final one.


Di eart and sky dey shake as dem dey kom. Di sun and di moon kon dark wons and stars nor shine again.


Di sun and moon don dark and di stars nor dey shine again.


“Afta di wahala wey go happen for dat time, “Di sun go kon dark and di moon nor go shine; stars go fall from heaven and heaven go dey shake.


Heaven and eart go vanish, but my word go still dey.


Dis mean sey di tins for eart go shake komot and na only di tins wey God nor won shake, go remain.


Den I si one big white throne and di Pesin wey sidan put. Eart and heaven run komot from en present and dem nor si where to hide put.


Den di Lamb open di sixt key and big eartkweke kon happen. Di sun kon dark like black klot and di moon kon dey red like blood.


Den di fourt angel blow en trumpet and wen dem divide di sun, moon and stars into three, dem fall for one part and di part kon dark. So if dem divide day and nite into three, one part for di day nor get sun again and one part for di nite, moon and star nor kon dey shine again.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ