15 Wiked bird go build dia house, lay eggs, born dia shidren and kare for dem for der. Vulture go gada for der one-by-one.
Di evil wey una dey do dey bad like di poizin wey dey snake wey dem just born.
kite, falkon, any buzzard,