Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 34:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Na for der doz animals for desert go dey do meetin; wiked goat go dey koll demsef for der and na der too doz wiked animals for nite, go dey kom rest.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 34:14
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Hazor go turn desert forever and na only jackals go dey stay der. Nobody go ever stay der again.” ’ Mi, wey bi God, don tok.”


E nor go tey before wild animals go kom take Babilon land and di town go turn where birds dey stay. Pipol nor go ever stay der again and e go dey empty forever.


Babilon go turn where dem dey trowey dirty put and trobol go dey follow am. Pipol go fear and hate dem and nobody go stay der again.


kon rijet Esau, en broda. I distroy Esau hill kountry kon turn dia land to where dem dey trowey dirty put and naw, na wild animals dey stay der.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ