Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 34:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Na owls and ravens go dey stay di land. God nor go let am bear fruit again, just as e dey bear before wen God kreate di world.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 34:11
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E win Moab pipol too. E make dem liedan for groun kon divide dem group by group and for evry three group, e kill two. So Moab pipol kon dey work and pay dia tax give David.


As I take distroy Samaria and Ahab generashon, na so too I go distroy Jerusalem. I go make sure sey nor-tin dey for Jerusalem again and e go bi like plate wey dem wosh klean.


I bi like owl for desert; like small owl for inside-inside wildaness.


I go turn Babilon to where birds and wild animals dey stay and wota wey nor dey go front or back, go full di land. I go swip am trowey, just as pesin dey use broom take swip dirty trowey.”


Di whole town don skata and pipol lock diasef inside dia house, so dat dem go dey save.


Na God go divide di land give dem and E go give evribody di one wey rish am. Dem go stay for di land from one generashon go rish anoda one.


God won distroy Jerusalem fine wall. E dey plan to distroy am and E go do wetin E plan. Den E go skata di towas and di walls rish groun.


di eagle owl, owl wey en ear short or long, any kind hawk,


E kon ask mi, “Amos, wetin yu dey si?” I ansa, “Na ruler.” Den E sey, “I go test my pipol with dis ruler. I nor go shange my mind again and I go ponish dem.


Grass and wild animals go full di town. Owls go dey play for der and dem go dey shaut thru di windows. Dirty go block all di road wey dem dey pass enter di town and all di fine-fine buildings, go fade finish.


E shaut with loud vois sey: “E don fall! E don fall! Babilon wey big well-well don fall! E don bikom di place where demons, evil spirits, bird and animal wey pipol hate, dey stay.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ