Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 33:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Si, pipol wey dey ripresent kountries dey kry and doz wey dem send to go make peace, dey sorry for demsef.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 33:7
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem sey make dem go koll di king kom, so Hilkaya pikin, Eliakim wey dey guide di palis, with Shebna wey dey rite wetin dey happen for di palis and Joah pikin Asaf wey bi di palis seketry kon go meet dem.


Eliakim pikin Hilkaya, Shebna and Asaf pikin Joah kon tear dia klot go meet and tell Hezekaya wetin di shief adviser tok.


But mi God go bring wahala kom di town; dem go mourn and kry and e go bi like my altar where dem for dey do sakrifice.


Den Eliakim, Shebna and Joah vex tear dia klot kon go tell di king wetin Assyria offisa tok.


Den, Eliakim wey Hilkaya born, Shebna wey bi di kourt seketry and Joah wey bi Asaf pikin wey dey keep rekord, kom out kon go meet Assyria offisa wey di king send kom.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ