20 di pipol go still dey happy, bikos wota go dey plenty for dem to plant dia seed and dia animals go dey save, bikos dem go si grass chop.”
Put yor money for betta business and e nor go tey before yu go bigin gain am.
So, dem baptize all of dem wey bilive wetin e prish and dem rish 3,000 pipol wey join dem dat day.
But pipol wey hear wetin dem tok kon bilive Jesus Christ and di pipol wey bilive, rish 5,000.
But plenty men and wimen wey bilive Jesus Christ kon join dem,
I dey plant di seed and Apollos dey wota dem, but na God dey make di seed grow.
Pipol wey nor like trobol, dey plant fruit wey dey bring raitiousness.