Isaya 31:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English1 Pipol wey dey go Egypt for help, curse dey dia head! Dem dey put dia hope for di plenty sojas, ordinary horse and shariot wey Egypt get. But dem nor trust Israel God or kom meet am make E help dem! အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |