Isaya 30:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English17 Only one of una enemies soja go kill 1,000 of una, den wons una si five of una enemies sojas, all of una go run until una nor many again kon small like poles wey dey on-top mountin or sign flag wey dey on-top hill.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |