Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 3:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 But e go ansa, “Nor bi mi, I nor fit help una. I nor get any food or klot for my house, so make una nor make mi una leader!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 3:7
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Abram ansa, “I raiz my hand to di Oga God, di Most High God wey kreate heaven and eart and I promise


Una pipol go build wetin don skata since, dem go build am put for di old foundashon again. Dem go know una as pipol wey ribuild di wall and house wey dem bin skata.”


Den I sey, “My God, Yu don forget Judah pipol? Na so Yu hate Zion town? Wetin make Yu dey do us like dis, sotey wi nor dey okay again? Wi dey hope for peace, but na wahala wi dey si. Wi dey bilive sey wi go well, instead na trobol dey follow us.


Wetin I go fit tok? Who don ever si dis kind sofa before? Wetin I go fit take kompare yu, Jerusalem? How I go fit take konfort yu? Bikos di wound wey yu wound, deep like sea. Na who go fit heal yu?


Una nor gri kare for di ones wey dey weak; heal di ones wey dey sick; bandage di sore wey some get; go find di ones wey waka anyhow or look for di ones wey lost. Instead, una dey trit dem with wikedness.


Wen Israel si as e dey sick and Judah si as e sore big rish, dem kon go meet Assyria great king make e kom help dem, but e nor fit cure or heal dia wound.


Make una kom make wi turn go meet God! Na-im wound us, but E go heal us! Even doh E wound us, E go bandage awa sore.


Wi just dey look as dem dey distroy awa food and wi nor fit do anytin. Nobody dey happy for God temple again.


Bikos I raiz my hand go heaven kon sey, ‘As long as I dey forever,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ