Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 3:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Time dey kom wen pesin go hold en broda hand kon sey, “Since yu get yor own klot to wear, na yu bi awa leader. Den yu go fit kontrol all di wahala and trobol wey wi dey face.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 3:6
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But e go ansa, “Nor bi mi, I nor fit help una. I nor get any food or klot for my house, so make una nor make mi una leader!”


For di last days, seven wimen go hold one man kon sey, “Wi go feed and buy klot for awasef, but make yu just let us koll yu awa husband, so dat pipol nor go laf us, bikos wi nor get husband.”


Since Jesus know sey dem go won take am by force go make am dia king, only en kon komot go on-top di mountin alone.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ