20 dia priest kap, di majik wey dem wear for dia hands and waist;
So dem give Jakob all di oda gods wey dey with dem and di rings wey dey dia ears. Jakob beri dem under one oak tree near Shekem
“Yu go make tunik and sashes for Aaron sons. Yu go make head-band for dem, so dat dem go get glory and beauti.
So Aaron tell dem, “Make una bring di golds wey dey una wifes, sons and dotas ear kom.”
and fine linen priest kap, linen head-band and fine linen undawear.
and dia waist. E go kollect dia klot,
God tell mi, “Make yu go tell di king and en mama sey, make dem komot for di throne, bikos dia fine crown don fall komot for dia head.
I give yu one nose ring, ear-ring and one fine crown make yu wear.
Dem must wear turban and linen trousers without belt, so dat dem nor go sweet.
I go ponish am for all doz times wey e forget mi kon dey burn incense give Baal and dey run follow en lovers with all di gold wey e wear. Mi, wey bi God, don tok.