Isaya 29:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English16 Dem dey turn evritin up-side-down. Wish one dey important pass: di pesin wey dey mold di klay or di klay? Wetin pesin make fit ask am, “Na yu make mi?” Abi di pot fit tell who dey make am sey, “Yu know wetin yu dey do so?” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |