Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 29:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Jerusalem, David town, una own don finish! Make una kontinue to dey do una sakrifice evry year, just as e suppose bi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 29:1
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Afta dem don kapture der, David stay der kon koll am, “David Town.” E build house round am and e start from di dry land go rish di east side for di hill.


God sey, “Dis pipol sey dem dey obey mi, dem dey tok good-good tins about mi, but dem nor really dey respet mi and evritin wey dem tok nor rish dia heart. Dia relijon na law and tradishon wey human being make with dia own hand.


Make una kontinue to dey fool unasef! Make una dey bihave like pesin wey nor dey si! Make una dey stagga fall even wen una nor drink wine. Yes! Make una dey stagga waka, even doh una nor drink!


Dia king go run komot from en palis bikos of fear; dia ofisas go dey fear wen dem si God war flag.” Dis na God word; di One wey en fire dey burn well-well for Mount Zion.


Yes! Una dey play harp, tamborin, flute and dey drink wine for una party, but una nor undastand wetin God dey do,


Wiked pipol dey do tins for God like sey dem dey do am give juju and dis kind tin dey make God vex for dem. Weda dem kill melu as sakrifice, dem go dey guilty like sey dem kill human being. Even if dem sakrifice lamb, e go bi like sey na dog dem sakrifice; even if na rice dem present, dem go dey guilty like sey dem offa pig blood as ofrin; or if dem offa incense give God, dem go still dey guilty like who offa am give juju, bikos dis pipol don choose dia own way and dem like di yeye tins wey dem dey do.


God still tell Judah pipol, “Una fit still go put una burnt ofrin join di oda sakrifice kon chop all of dem!


Even wen dem kom sakrifice animals give God make E for favor dem, dem nor si am bikos E don turn from dem.


Dem dey offa sakrifice give mi kon chop di sakrifice meat. But mi wey bi God nor dey happy with dem and naw, I go remember dia sin kon ponish dem. I go send dem go back to Egypt!


Dem nor go fit offa wine ofrin or sakrifice give God for der. Oga God nor go asept any of una sakrifice bikos e go bi like food wey dem offa give dead body and doz wey chop am, nor go dey klean. Una go only dey chop am bikos of honga, but make una nor bring any one kom God temple.


“ ‘Make una do all dis festival for di time wen God tok.


Moses Law bi like shadow wey dey show good tins wey dey kom. Di shadow nor bi di tins, bikos di sakrifice wey dem dey offa evry year nor fit forgive pipol dia sins.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ