8 Dem don kover dia tabol with vomit and evriwhere dey smell.
Just as dog dey go back go chop en vomit, na so fool dey always show en foolishness.
But instead, una bigin laf and dey do party. Una sey, “Make dem kill sheep and melu make wi chop and make wi drink plenty wine! Make wi drink and chop, bikos wi go fit die tumoro.”
God sey, “Make Moab stagga kon fall like pesin wey don drink, bikos dem go against mi. Moab go roll on-top en vomit and pipol go laf am.