Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 28:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Wons e just prepare di soil, e go plant di seed and herb put kon plant wheat, barley and rice for di korna.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 28:25
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E get farmer wey go just dey klear en land wen e suppose to dey plant?


E know how to do en work, bikos God don tish am how to work as farmer.


“Naw, take some bread, beans, lentil, millet and korn kon put dem for one kontaina, den make yu chop from dem. Na di same days wey yu take sleep, yu go take chop and na three hundred and ninty days.


“E go bad for una wey dey tish di law and una Farisee pipol, una wey dey pritend! Una dey give one out of evry ten tins wey una get, but una nor dey do di important tin wey di law tok, wey bi to give korrect judgement, to trit pipol well and to do wetin dey good! Una suppose to dey do dis tins join di oda one.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ